Musica gratis de Burna Boy

20 10 20 - Burna Boy

Música de R B

Escuchar el Mejor repertorio del Artista Burna Boy musica en linea y letras musicales. Tienes la opción de poder verlo y escucharlo desde tu celular en una muy buena calidad y disfrutar de 20 10 20 » Burna Boy que te ofrecemos, pasemos entonces a disfrutar de lo mejor de Burna Boy.

Musica de Inicio ⚡

20 10 20 - Burna Boy Lyrics


[Intro]
TheElements

[Verse 1]
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen, shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open everything don scatter scatter

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water woo watеr
Runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify thе case of their murder

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Verse 2]
The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

[Outro]
We give them many chances dem fail my people
And when we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20 10 20 » Burna Boy Letras !!!

Más Música de Burna Boy

  1. 12 Jewels Ft Rza - Burna Boy
  2. 20 10 20 - Burna Boy
  3. 23 - Burna Boy
  4. African Giant - Burna Boy
  5. Alarm Clock - Burna Boy
  6. Another Story Ft M Anifest - Burna Boy
  7. Another Story Ft Manifest - Burna Boy
  8. Anybody - Burna Boy
  9. B Dor Ft Wizkid - Burna Boy
  10. Bank On It - Burna Boy
  11. Bebo - Burna Boy
  12. Big 7 - Burna Boy
  13. Blak Ryno Skit - Burna Boy
  14. Cheat On Me Ft Dave - Burna Boy
  15. City Boys - Burna Boy
  16. Cloak Y Dagger Ft J Hus - Burna Boy
  17. Collateral Damage - Burna Boy
  18. Comma - Burna Boy
  19. Common Person - Burna Boy
  20. Dangote - Burna Boy
  21. Destiny - Burna Boy
  22. Dey Play - Burna Boy
  23. Different Feat Damian Marley Angelique Kidjo - Burna Boy
  24. Different Feat Damian Marley Y Angelique Kidjo - Burna Boy
  25. Different Size Ft Victony - Burna Boy
  26. Dirty Secrets - Burna Boy
  27. For My Hand Ft Ed Sheeran - Burna Boy
  28. Gbona - Burna Boy
  29. Giza Ft Seyi Vibez - Burna Boy
  30. Glory Ft Ladysmith Black Mambazo - Burna Boy
  31. Gum Body Feat Jorja Smith - Burna Boy
  32. How Bad Could It Be - Burna Boy
  33. I Told Them Ft Gza - Burna Boy
  34. If Im Lying - Burna Boy
  35. Its Plenty - Burna Boy
  36. Jagele - Burna Boy
  37. Killin Dem Feat Zlatan - Burna Boy
  38. Kilometre - Burna Boy
  39. Last Last - Burna Boy
  40. Level Up Twice As Tall Feat Youssou Ndour - Burna Boy
  41. Love Damini Ft Ladysmith Black Mambazo - Burna Boy
  42. Money Play - Burna Boy
  43. Monsters You Made Feat Chris Martin - Burna Boy
  44. Naughty By Nature Feat Naughty By Nature - Burna Boy
  45. No Fit Vex - Burna Boy
  46. Normal - Burna Boy
  47. Odogwu - Burna Boy
  48. Omo - Burna Boy
  49. On Form - Burna Boy
  50. On The Low - Burna Boy
  51. Onyeka Baby - Burna Boy
  52. Pull Up - Burna Boy
  53. Question Ft Don Jazzy - Burna Boy
  54. Real Life Feat Stormzy - Burna Boy
  55. Rollercoaster Ft J Balvin - Burna Boy
  56. Science - Burna Boy
  57. Secret Feat Jeremih Serani - Burna Boy
  58. Secret Feat Jeremih Y Serani - Burna Boy
  59. Show Tell Feat Future - Burna Boy
  60. Show Y Tell Feat Future - Burna Boy
  61. Sittin On Top Of The World - Burna Boy
  62. Sittin On Top Of The World Ft 21 Savage - Burna Boy
  63. Solid Ft Blxst Y Kehlani - Burna Boy
  64. Spiritual - Burna Boy
  65. Talibans Ii Bonus Track Ft Byron Messia - Burna Boy
  66. Talibans Ii Ft Byron Messia - Burna Boy
  67. Tested Approved Y Trusted - Burna Boy
  68. Tested Approved Y Trusted Ft Prince Swanny - Burna Boy
  69. Tested Approved Y Trusted Major League Djz Mix - Burna Boy
  70. Thanks Ft J Cole - Burna Boy
  71. This Side Feat Yg - Burna Boy
  72. Time Flies Feat Sauti Sol - Burna Boy
  73. Toni Ann Singh Ft Popcaan - Burna Boy
  74. Vanilla - Burna Boy
  75. Virgil - Burna Boy
  76. Want It All Ft Polo G - Burna Boy
  77. Way Too Big - Burna Boy
  78. Wetin Man Go Do - Burna Boy
  79. Wettin Dey Sup - Burna Boy
  80. Whiskey - Burna Boy
  81. Wild Dreams Ft Khalid - Burna Boy
  82. Wonderful - Burna Boy